Penetrate - Del B&Patoranking&DJ Neptune

Del B

Patoranking

DJ Neptune

专辑:《Penetrate》

更新时间:2025-06-10 05:52:57

文件格式:mp3

网盘下载

Penetrate - Del B&Patoranking&DJ Neptune 歌词

Patoranking)

When you dey hustle nobody send you When you don make am

Dey go come pretending Dey go claim say den be your friends

Del B omo dem no get end

As dey rise I be daily man Man a fuel like a new born

Mama say issa carry on I will make you run the

Place like a stallion New man change like a chameleon

Fight for yourself like a battalion Stack up the money in a billion

And don't spend the money on Don Perignon

I just dey meditate Every day I just dey elevate As

I dey motivate Everything I do I just dey penetrate (

Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh) (

Everything I do just dey penetrate oh

Patoranking everytime we dey elevate oo (

Ohhh weeeh, oweeh, oweeh,

Oweeh) Everything I do just dey penetrate oo (

Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh)

I want to buy motor I want to build house

I want to chop life

I want to get money

I want to buy car I want to live my life

Del B)

Make you no look uche follow me Say make u count your blessings all

Say God wey dey bless every man Say He go bless you if u do your best

verse

New man change like chameleon

Fight for yourself like a battalion

Stack up the money inn a billion

Don't spend the money don Perignon

I just dey elevate

Every day I just dey motivate

As I dey educate Everything I do Ijust dey penetrate (oweeh, oweeh,

Oweeh) Everything I do just dey penetrate o (oweeh, oweeh,

Oweeh) Patoranking everytime we

Dey elevate oo (oweeh, oweeh, oweeh) (

I want to buy motor I want to build house I want to chop life I want

To get money I want to buy car I want to live my life) I want to buy

Motor I want to build house I want to chop life I want to get money I

Want to buy car I want to live my life Everything I do just dey

Penetrate (oweeh, oweeh,

Oweeh) Everything I do just dey penetrate (oweeh, oweeh,

Oweeh) Del B Patoranking everytime we dey elevate o (oweeh, oweeh,

Oweeh) Everything I do just dey penetrate oo (oweeh, oweeh,

Oweeh) Everything I do just dey penetrate Everything I do just dey

Penetrate oo Del B Patoranking everytime we dey elevate o (oweeh,

Oweeh, oweeh) Everything I do just dey

Penetrate oo (oweeh, oweeh, oweeh) Wa wa wa wa wa wawa